Episode 12

…..WHAT…..
I knew this day will surely come, one of the vikings as just been killed, shot in the head, indeed the battle line as just been drawn, there was going to be an inpromtu meeting at cappon house.

What happened babe, vivian ask
My guy just called me that One of my hood as just been killed by your exboyfriend, now he as played the beat, he must dance to it, babe i need to go i will see you later i said
Just be careful ok, vivian said
I will i said,

Chai mhen i nor wan lose this babe, ofcourse i know wati this guy fit do,
i pick up my phone called casto

CASTO: hello

ME: you rugged

CASTO: baba you rugged, you hear wati happen, dem don fall one of our man

ME: dem don tell me, matter don red be that nau

CASTO: like die, like dis like dis i fit kill person, my blood they hot, baba scott time nor dey, i wan taste blood

ME: calm down make we first reach base first, we go aline matter well,but i want make you arrange two guys wey go they spy my babe.
You know say i nor trust that kpelekpele,, he fit wan try touch my babe

CASTO: baba no matter, consider it don

ME: ok nau, later
(PHONE CUTS)
I look up to the sky, i realise that things are about to get rough, but first i got to see my guy na, e don tae small when i see am reach.
I went to his house.

Knock at the door
Who be that a voice answered, sure it was Greg voice,
Na me, come open door jare, abi you carry okpo(ashawo) i said

On opening the door, you think say i be like you spoilt boy Greg said.
Dis wan wey your room fine like this you they expect person i ask.

Na only when person they come them they clean house idiot, Greg said.

Gerara here i replied, afar wati you cook i ask
See me see wahala i be you mama, abi i don turn your girlfriend Greg said
Na bad thing if you cook for me again i said,
God punish that mouth wey you take talk am, i don turn your wife abi, idiot he said
I knew if i continue like this, am gona starve to death, so i went to the kitchen to check the pot. Geez! Guess what I saw!


You May Also Like 🔥


Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*