Episode 4

We then reached a fence, no where to pass through, the only thought that dey my mind was that ā€˜hope this boy didnā€™t come hear to sell me sha?ā€™ He then told me to climb the fence which I refused, he said he will be climbing first thenā€¦

As he climbed the fence, something happened as I was about to climb the fenceā€¦

I saw a light directed towards me and the next thing I heard was, who are you?ā€¦.

I quickly jump over the fence like a thief chased by police, I was overwhelmed with fear that I jumped on him as I got into the building fencedā€¦
My heart was beating fast, let me say it was racing like say na usain bolt dey chase am with cutlass for handā€¦
My friend was like,

Friend: ogbeni, you dey mad o.. Wetin dey chase you wey make you fall on me?

Me: I was almost caught by night guards ni..

Friend: (laughing) no one dey chase you jor, maybe na ur mind wey make you think like thatā€¦

Me: okay, mr I know All..

Friend: craze dey ur head

Me: and where are the girls?

Friend: we never reach there o!

Me: ah! Make we go back o, I canā€™t come and go and kill myself oā€¦

Friend: calm down na, we go soon reach there na!

As we walked through the old building and weed wey dey for ground, my friend den put his hand 4 my shoulder telling me not to worry.. As we got to a place, something happenedā€¦

Guess???

I step on a snake!

Me: ejo(snake)!!!

Friend: take it easy na, no be snake jor na pipeā€¦

Me: butā€¦.

Friend: you know this is not my first time here, no fear jor!

Me: (after confirming) okay sirā€¦

As we reacheƐ a place, we saw somethingā€¦
We saw two girls squeezing themselves badly, I was like ā€˜orishirishi shoki lowa oā€™

Friend: na lĀ£sb!an dem be o

Me: okay o oga teacher.. wetin be lĀ£sb!an o?

Friend: when we reach hostel, I go let u know?

Me: (crying) so, we are still going back tonight?

Friend: see mumu wey want girlfriend, we are going oā€¦

Me: (cleaning my face) no call me mumu again in ur life o!

Friend: yes bossā€¦..

After like 4mins of walking, we then reached a place where girls are marching towards a placeā€¦
My friend then told me that theyā€™re going to prep. We walked on like that for 3 more minutes till we met with some girls.

1st girl: Weyrey ara e(this mad man), why did u come late?

Friend: (hugged her) ma binu simi jare

2nd girl: and who is he? (Pointing to me)

Friend: ore mi ni

3rd girl: (stretched her hand towards me maybe for shake) my name is Dammy

Me: (voice shaking) Fawaz is ma ma ma my nameā€¦

2nd girl: (laughing) whatā€™s wrong with this one? Are u still in primary school?

I was like ā€˜na me dem dey yeye oā€™ when I heard something in my trousersā€¦.
[ads4]
Guess what?

To Be Continuedā€¦


You May Also Like šŸ”„


Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*