Episode 36

Favor: na truth you talk sha, e don tey
wey you carry girl come house, but the
thing go don dey hungry you oh, she
said as she open her leg this time, she
open it wide, see as her pussi get big
lips like cow yash, oboy the thing send
signal enter my body like electric shock,

favor: do you like what you see,, she said
as she insert her right hand inside her
and start rubbing it, if una see how my
dicck don rise eeh, e wan tear my boxer,
lol, omo i nor fit bear am again, but i still
dey pity her, because blessing no even
wan see me again after that miraculous
slap from heaven, she use her left hand
to rub her b0s0m and start Bleeping
herself with her right hand, twisting her
body, she start using her hand to point
at me, signaling me to come help her
sU-Ck, chai see free visa, i stood up
remove my shirt, i move her up i look her
straight in the eye as if i want to kiss,
she set her mouth open but i just shift to
my left, took her phone from the table,
she was still expecting the kiss while i
hold her hand and push her out of my
room and slam the door. Get Behind Me
Satan.

Chai so i just miss that sweet pussi now,
oh boy na God go punish satan me wey i
nor dey take eye see pusssi before, even
girl fit use pussi set me up, i remember
the time, wey i dey gbog my elder
brother erema, when he catch me, na my
mama save me, i for be castrated human
being now well no long thing sha
according to dbanj, life dey short so
make we enjoy am as we dey young, i
lock my door and relax on my bed
looking up to ceiling as na there my
wahala dey, i didnt know what to do so i
took my phone and called my loving
adanna.

Adanna: congratulation.

Me: congratulation for what?

Adanna: for been able resist her.

Me: where you watching us?

Adanna: no but i was feeling it too, i told
you anything you feel i feel too i can
even confirm now that you are in the
mood to have now and am in the mood
tooo.

Me: since you know am in the mood and
you are in the mood too why dont you
come now?

Adanna: nah i cant come now, but you
will come to my placein the night.

Me: but why do i have to come, why dont
you come over to my place?

Adanna: there is something i want to
show you

Me: what is it?

Adanna. Well if you come you will see it.

Me: hmmm ok no wahala, but what do
you expect me to do with my hard dicck.

Adanna: well what did you do last time
you were in the mood?

Me: well am not in the mood to sleep
now.

Adanna: alright go and fucck her but
know that if you die i cant raise you up.

Me: weeelll, if you cant raise me up at
least you will die with me.

Adanna: hahahaha do you thing if i can
die i will still be alive now.

Me: but seriously do i really have 14more
days to live, according to mercy?

Adanna: when you come we will talk,
bye.

She cut the call at once, na wa oh, na
which kind game this girl dey play self
eeehh, me i be uzebba boy na we get the
greatest witch for the whole of nigerian,
we even first america to they fly self,
make this girl no try anything with me
oh, but come to think of it, am i really
myself, i have stop going to church, i
have stop praying to God, no more
school fellowship again, i dont even care
about my family again, blessing left me, i
broke my loving mercy’s heart, hmmm i
really need to see adanna, and i mean
now.


You May Also Like 🔥


Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*