Episode 42

Me: na why i go forget my first wife?

Owners: hmm so u still gree say i be your
wife, abeg go rinse yourself first.

Owners na correct christian, i be dey
friend her but i refuse to fucck her
because meat no dey her body, imagine
if i put my dicck inside that means e go
burst come out for her yash na, i took
water and went to her bathroom and
clean myself, i came back and check the
pot, i saw indomie and i serve myself,
because my belle don dey sing song
since.

Owners: na wetin carry you come my
house today.

Me: i come visit you na, or i nor fit visit
my wife again?

Me: you? Come visit me, abeg shot up
and tell me wetin you find come, you
wey don forget me since na today you
go come remember me abi?

Me: i dey miss you na im make i come.

Owners: na you sabi.

I finish eating my indomie, and i scroll
through her book, she relax in her bed
while i sat on her chair, i for join her for
bed but i nor want make something
happen oh, i continue checking her book
and i saw what i was looking for, i check
it and i saw that she has report practical
8 finish,

me: so you don finish practical eight?

Owners: yes na.

Me: na where you get this formular take
calculate am like this?

Owners: i use test book.

Me: na which test book, because i find
am for new school chemistry i nor see
am..

Owners: no oh e no dey new school
chemistry na essential chemistry i see
am.

Me: okayyyy thats why, i hope you no go
vex if i carry am go house go copy.

Owners: i know say na something bring
you come here, anyway carry am go
house and nor forget to come to school
early tommorow oh to summit them oh,
because i hear say latest submission na
by 8.

Me: no wahala na, make i dey go.
As i stand up say make i dey go her
phone ring, all i heard is what, how,
when, person wey dey school just now,
haa na God go help us oh, i hope is not
too serous, haaaa that one mean say we
nor go see am for school till next month
be that oh,.

She cut the call and face me.

Owners: ozila them say mr Osuagwu don
get accident and im break im leg.
Hahaha i wasnt surprise so i just smiled.

Owners: na why you dey laugh na or you
think say i dey lie?

Me: no oh, i wish am quick recovery, i
said as i walk out of her room smilling.
I got home and i saw adanna sleeping
on my bed, with the necklace on my
table.


You May Also Like 🔥


Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*