Read Story: SEASON 1 EPISODE 24

My preek just cold, she don bring am come outside.

Before I fit react, her warm lips don circle the thing.

Men, I lost. I wan vex, I no fit. I wan lauugh, for

where, na ashhh ssss dey comot from my mouth. I

no even know when I grab her head begin push am

up and down for my preek. I turn round, come lie

down flat for my back, this babe just dey s–k the

preek dey go. Sometimes she go concentrate all her

attention for the cap of my preek. The time I dey

aways throw my hand go back. Men, the feeling and

sensation no be here o. Na small I for just release.

“Are you enjoying it?”

Imagine say you dey ask hungry man whether him

dey enjoy food wey u give am. Na grunt I grunt o.

“Uhn… Ushhh”

I carry my hand drag her head go back. She dey do

wonderful job. Table manners please. Don’t talk

while s—–g.

“Did you bring a condom?”

See me o. Dem dey ask fisherman whether him

carry hook come river? Like say I get her medical

record. I no even answer, I just extend hand go

where the condom dey hide for inside my trouser. I

pick am, carry am pass to her.

I close my eyes for expectancy make I feel the kind

job wey she wan do. E no even tay, I feel her hand

dey roll condom enter place. Before I go say hoha, I

hear sound like person dey hiss. Her pussyyy

envelope my dicckk. Na so I s–k breath enter. Next

thing na to begin ride me like horse. My hand just

dey her waist, as she dey whine am, I dey move

waist dey push my preek enter deeper. Na so ma

she carry question dey bother me.

“Are you enjoying it?”

“Am I sweet enough?”

“Hope you are not sleeping”

“Say something”

Na so I answer…

“Sssss, yeah baby, grind me slowly… No faster…

Uhhh… I’m feeling you… You are tight…”

Crazy talks from my part. Na so the thing ma sweet

her wella. She just say something…

“Baby”

She keep quiet make I answer. Why not, na so I

answer her..

“Yes haney”

She come giggle come peck me for head. Fair

enough

“Do you know I don’t get tired easily when I c-m?”

O boy, na so my ears stand.

“Really uhhhhhhh”

Na so she nod head.

“Let me show you.”

Okay, make una imagine say na babe begin fuxck you

and she no chose any style pass missionary style. Na

so this babe stretch her legs come tight am together.

Before I know this girl don begin fuucck me, na so I

no know when I begin grunt. Lol, men no dey moan

na. Na intervalic usshhh and ahhhsss na im man dey

say.

“Hope you are feeling me”

Kai, she was killing me. The way she tightened her

womanliness had increased the sensations in my

diicckk. She grabbed my shoulders and increased her

thrusts. Men, I hold her head o. Na so she shudder

kparakpakpa come sink her teeth for my shoulder.

Kai, na small I no shout. She continue vibrate until

she stop na at once I turn her round, raise one of

her leg drop for my shoulder begin fuuckk her hard

and fast. I no just push the diicck enter deep, na for

the mouth of her pusssyy I just dey play.

I sensate my diicckk before till I no know when I

push am enter. My waist just do the necessary jibi

jibim. I release.

“Ahhhhh”

Na the babe shout o.

“You just released inside of me”

Ehh… True true condom don tear.


You May Also Like 🔥


1 Comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*