Episode 12

I bang lyk say tomorrow no dey for 3 mins and Den left Der house.

i went to my own room and continue chatting with Anita.

Josh: You Are So Delicious

Anita: Hmmmmm, So I And The Other Lady U Bang Last Nyt, Who Sweet Pass.

Josh: You Mean The Lady I Came In With

Anita: Exactly

see me see gbege oh, so this gal De watch my movements, her honeypie sweet but Angel own was sweeter, the only option wey i get na to lie oh

Josh: Your’s was sweeter

Anita: Hmmmmm, Your Thing Long Oh

Josh: How U Take Know

Anita: The Thing Big,fat And Long All The While U Were F#####g Me, You Neva Penetrated The Whole D##k And I Was Feeling The Pain,So What Will Happen If U Had Penetrated Wella.

Josh: Abi

Anita: But Why U Like P###y Like Mad

Josh: Na My Apako Master Cause Am

Anita:Anyway I Like Ur Apako Master But Mak Sure Say U Dey Take Ur Goalkeeper Play All The Match Wey U Get Oh

Josh: Hmm Na U Sabi

Anita: Na True I Dey Tel U Oh, Unless U Wan Collect Red Card, Even Self Yellow Card Dey Kill Person Not To Talk Of Red Card.


You May Also Like 🔥


Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*