Read Story: SEASON 1 EPISODE 7

The babe acted like she was asleep. The music

playing in ma ears had turned to “Not Afraid” by

Eminem.

“Make una bring una money, gather am line by line.”

The conductor pleaded with us.

“And like I been say, if you no get change, your

money go become my own”

That part was a joke. The buses though are notorious

for delaying you each time you give them a higher

denomination and there’s no change.

“Bros, abeg you get change”

She spoke from within. Da fucckk my elbow was

pressing firmly on her bosom.

“Ehm.. No worry about the money”

Yehhh… N150 for pressing bosom. Fair enough. I

hear say ashawo dey charge higher for Abuja. In fact,

Nassarawa wey I dey. Me no dey do ashis sha but I

follow one of my friend go City Rock for Mararaba.

Na 700 the guy pay. Na me even bargain because

him say I’m must Bleep that particular girl. I swear

to God, the girl get belle. I no just tell am. When

him come back, I ask am how him carry Bleep… See

im reply..

“Na the first time wey ashawo dey gimme Canine

Methodology be that”

Me? I just laugh.

“Na sake of say she get belle na”

I reply am.

“No wonder. Na wetin make her dey complain.

Only God know how the pikin head go look like once

she finally born. The pikin suppose get migraine sake

of say the number of preeks wey go dey knock him

head no be here.

“Oga, no change o”

The conductor shouted at me. He squeezed his face

to look tougher. I was not in the mood to argue.

“When you see change, give me. And the money na

for 2 people self.”

I said to him.

“If I gat one shot, one opportunity”

Lyrics of ’8 Miles’ blaring through the speakers. Yeah,

Eminem seemed to know I was finding it hard to

make up my mind. The day had gotten dark and we

were stuck in the crazy hold up of Abacha Barracks.

Now, this molue usually manoeuvres its way out of

tight situations and in doing so, it usually follows

sides of the road. This causes the passengers to be

thrown against each other and is my perfect

opportunity to do things under the guise of being

shaken up.

Na so I removed my elbow, carry hand grab the full

bosom. I fit swear say the babe no even stare. The

fat man no send and everybody just dey shout make

driver take am easy. I held the bosom for some

seconds before I started fiddling with it. I fondled

and fondled, my preek charge and charge. Na so I

carry my bag wey I dey always keep for ground come

up. I rest am for my knee.

E be like na invitation. The babe hand ma just grab

my preek. I first pause, swallow spit come look

around. I wan make sure say coast dey clear for the

kind thing wey she wan do. Nobody even look back. I

felt like the only man in the world.

Una understand say if woman begin touch you, you

go get morale proceed. Na when she bone, you go

dey reason whether she dey vex. Na so e do me o. I

just turn my hand put inside her shirt. Now that

position dey uncomfortable but na how man go do.

Her hand wey dey handle my preek. E dey sweet me

so tay I feel say na cheating if I no grab ha natural

bosom without bra. Na dia I see myself dey play with

bosom like say na government job. The car sef just

dey make noise.

Small time, her hand comot from my preek. I come

dey happy say I don win, say she dey feel me pass.

Na when I hear my zippers dey go down na im I

know say I still be learner. Her warm hand dey my

boxers dey drag am up.

“Nyanya deyyyy!!!?”

The conductor shout. I freeze.

“Oga, move make I come down.”

A voice was saying from behind. My hand don comot

from her bobby o. But na so her hand don grab my

natural preek dey squeeze am. Men, na small, I for

just open my mouth say sssshhhh.

Journey continue o and e come be like say hold-up

no go dey Mararaba. I no know where the babe dey

come down. Na so I put hand inside my bag, retrieve

my wallet. Check inside, carry complimentary card

put for her hand.

“Marabha dey”

Na so the babe take come down. Oya, wetin make I

put my wallet for bag na sake of say eh, one una wan

enter car. Una go drag. Person fit drag your wallet

comot from inside your pocket.

“Hello”

Na Perpetual dey call.

“I really want to see you tonight. Let’s meet at the

cafe.”

Her voice sounded teary. I was alerted.

“I’m on my way.”

I was still at Ado junction. Just five minutes to New

Nyanya junction my final destination.


You May Also Like 🔥


1 Comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*