
Episode 1
Ebuka Is Back Wit Him Tori Again
Aka Orezi Jnr.
I was in the church on a sunday morning, we the members were happy, the service that day was very intresting and that day happens 2 be our pastor’s birthday, omo see how food dey everywhere, drink pasa lyk mad, that day was lyk celebration and jubilation, i dance like person wey win scholarship to abroad, chop lyk person wey just commot from prison and drink lyk a drunkard.
Everyone Was Dancing,eating And Discussing. I Was Chatting With One Babe Wey Dey My Syd, We Were Getting Along And As A Guyman Wey I Be I Collected Her Number. Naim I C-m Remember Say I Neva Read Friday Episode 4 Coolval, That One Titled Cassandra, That Story Swt Die, Naim I Go One Sit 4 One Guy Front, Dis Guy Don Dey Think Since Him C-m Church, He No Chop Rice, He No Drink, He self No Dance,i C-m Dey Wonder Wetin Dey Trouble Am, Anyway Sha I Have A Story 2 Read Titled Cassandra, The Thing Wey Swt Me 4 That Story B How Val Dey Take Complete D Episodes “Oh Cassandra”, Omo D Thing Swt Me Die.
☆☆
As i login, come dey read the story, naim i say make i check the one wey i don post titled Mr Gideon, well the story swt sha but am always a learner.
one fine gal c-m pass my front,holding a bottle of coke n fair in complexion, i luk her chest region d tin dey gidigbam,omo i nod head say na d kintin kolah and onihaxy dey like, as i see d girl backyard. my head wan burst, this one na figure 8, well she get am, no be lie.
as i still dey luk the girl naim d guy wey dey my back ask me
hi am joshua,but u can call me josh
me:am Ebuka But U Can Call Roderick
Josh: I Guess, That Your Nickname
Me: Yes It Is
Josh:well, I Have Been Lukin At The Screen Of Ur Phone And I Can C U Are Reading A Story
Me:yes I Am
Josh: What The Title
Me: Cassandra
Josh: That’s Frm Coolval And Are You A Registered Number
Me: Yes I Am
Josh: I’ll Really Like To Tell U The Story Of My Life And I’ll Like U To Write It Down
Me: Hmmmmm, I Don’t Think I Can
Josh: Please Am Begging
Me: Ok I’ll Try My Best
☆☆
Josh: I’ll Lyk U To Come To My House Tomorrow
He Brought Out A Card, Gave It To Me, The Card Contains His House Address And His Tel-number, I Wanted To Utter Some Words But B4 I Could, Josh Had Already Left.
After Service That Day, I Went Home Depressed, I Kept Thinking Of Josh, Who Might He Be, What Did He Want Frm Me, What Type Of Story Did He Want To Tell Me, Is He A Kidnapper, Is He A Ritualist, All These Words Ran Through My Mind Without An Answer. What If His Stories Are Real, What If His Story Is Expensive, I Made Up My Mind To Go To His House That Morning.
The Next Day I Woke Up Very Early, Clean Everywhere And Tidy My Room, Change My Bedsheet As If I Was Expecting A Visitor. I Called My Friend Victor And Told Him About My Movement, In Case Josh Na Ritualist Or Kidnapper, I Also Took A P Knive, Hid It Under My Belt And Left The House.
I Arrived At Josh House @exactly 10am, I Called Him On Phone And He Told Me To Come In.
Choose Episodes Below;
Note: episodes already read will be highlighted in red!
Episode 1 Episode 2 Episode 3 Episode 4 Episode 5 Episode 6 Episode 7 Episode 8 Episode 9 Episode 10 Episode 11 Episode 12 Episode 13 Episode 14 Episode 15 Episode 16 Episode 17 Episode 18 Episode 19 Episode 20 Episode 21 Episode 22 Episode 23 Episode 24 Episode 25 Episode 26 Episode 27 Episode 28 Episode 29 Episode 30 Episode 31 Episode 32 Episode 33
Leave a Reply